US Sanction Wahala: APC, NNPP Don Stand Gidigba For Kwankwaso As Religious Freedom Tension Dey Rise Big political tension don show face as APC and NNPP reject proposed US visa ban and asset freeze wey target
US Lock Small Door: Wetin New Visa Wahala Mean for Nigerians From 2026 From January 1, 2026, America go partly block visa for Nigerians, as US government talk say dem wan tighten border