Lawmakers Don Burst Mouth As Budget Dey Hot As INEC Dey Chook Eye Near N1 Trillion For 2027 Election Abuja — Nigeria election body, INEC, don present heavy Budget proposal as dem tell lawmakers say dem go need about
US Sanction Wahala: APC, NNPP Don Stand Gidigba For Kwankwaso As Religious Freedom Tension Dey Rise Big political tension don show face as APC and NNPP reject proposed US visa ban and asset freeze wey target
US Lock Small Door: Wetin New Visa Wahala Mean for Nigerians From 2026 From January 1, 2026, America go partly block visa for Nigerians, as US government talk say dem wan tighten border
Alleged Change for Tax Law Don Burst Brain for Abuja Beta gbege don burst for Nigeria political space as people dey shout say tax law wey National Assembly pass no