CHRICED don condemn FG over N7trn NNPC debt waiver The Resource Centre for Human Rights & Civic Education (CHRICED) don condemn the Federal Government for approving big debt waiver
FULL LIST: Nigeria, Egypt, Algeria Don Qualify — Other Teams Still Fight For AFCON Last-16 Spots As the last round of group-stage games for AFCON 2025 begin today Monday for Morocco, tension don high as most
US Lock Small Door: Wetin New Visa Wahala Mean for Nigerians From 2026 From January 1, 2026, America go partly block visa for Nigerians, as US government talk say dem wan tighten border
Why Presidency Push 2026 Budget Reach N58 Trillion – Security Na Tinubu Main Focus Presidency don jack up Nigeria 2026 federal budget from the earlier N54.46 trillion go N58.18 trillion, as President Bola Tinubu
Alleged Change for Tax Law Don Burst Brain for Abuja Beta gbege don burst for Nigeria political space as people dey shout say tax law wey National Assembly pass no
House of Reps Don Approve 10 Years Prison, ₦75 Million Fine For Electoral Offences, Forgery House of Representatives don agree make punishment hard well-well for people wey dey do electoral offences for Nigeria, as dem
“E Supposed Hang” – Oshiomhole Hail Farouk Removal Former Edo State Governor and Senator wey dey represent Edo North, Adams Oshiomhole, don talk say e happy say Engr.
Ondo Deep Sea Port Go Serve Nigeria, West Africa — Aiyedatiwa Ondo State Governor, Lucky Aiyedatiwa, don talk say di proposed Ondo Deep Sea Port go be major centre for international
Tinubu Go Present 2026 Budget Without Accounting for 2025 Spending – BudgIT Civic group, BudgIT, don raise alarm say President Bola Ahmed Tinubu dey plan present ₦54.4 trillion 2026 budget give National
PDP Chairmo Don Port Go APC Di Chairman of Peoples Democratic Party (PDP) for Maradun Local Government Area of Zamfara State, Alhaji Muttaka Dalhatu, don comot