Alleged Change for Tax Law Don Burst Brain for Abuja Beta gbege don burst for Nigeria political space as people dey shout say tax law wey National Assembly pass no
House of Reps Don Approve 10 Years Prison, ₦75 Million Fine For Electoral Offences, Forgery House of Representatives don agree make punishment hard well-well for people wey dey do electoral offences for Nigeria, as dem
“E Supposed Hang” – Oshiomhole Hail Farouk Removal Former Edo State Governor and Senator wey dey represent Edo North, Adams Oshiomhole, don talk say e happy say Engr.
Ondo Deep Sea Port Go Serve Nigeria, West Africa — Aiyedatiwa Ondo State Governor, Lucky Aiyedatiwa, don talk say di proposed Ondo Deep Sea Port go be major centre for international
Tinubu Go Present 2026 Budget Without Accounting for 2025 Spending – BudgIT Civic group, BudgIT, don raise alarm say President Bola Ahmed Tinubu dey plan present ₦54.4 trillion 2026 budget give National
PDP Chairmo Don Port Go APC Di Chairman of Peoples Democratic Party (PDP) for Maradun Local Government Area of Zamfara State, Alhaji Muttaka Dalhatu, don comot
Senate Confirm 64 Career, Non-Career Ambassadors Senate don approve 64 people wey President appoint as career and non-career ambassadors after dem review report from Senate Committee
Gunmen Kidnap Two People for Benue Community Two people for Ugba community inside Logo Local Government Area of Benue State don enter kidnappers hand for early hours
Ex-Labour Minister Ngige Don Collect Bail Over N2.2bn Contract Fraud, Trial Set for Jan 28 Ex-Minister of Labour and Employment, Dr. Chris Ngige, don collect bail from High Court for FCT, Gwarinpa, Abuja, over N2.2
PDP Blast Aiyedatiwa Over Alleged Convoy Killing of Teenager in Ondo The Peoples Democratic Party (PDP) for Ondo State don come hard on Governor Lucky Aiyedatiwa over the death of one