US Lock Small Door: Wetin New Visa Wahala Mean for Nigerians From 2026 From January 1, 2026, America go partly block visa for Nigerians, as US government talk say dem wan tighten border
Why Presidency Push 2026 Budget Reach N58 Trillion – Security Na Tinubu Main Focus Presidency don jack up Nigeria 2026 federal budget from the earlier N54.46 trillion go N58.18 trillion, as President Bola Tinubu
Alleged Change for Tax Law Don Burst Brain for Abuja Beta gbege don burst for Nigeria political space as people dey shout say tax law wey National Assembly pass no
House of Reps Don Approve 10 Years Prison, ₦75 Million Fine For Electoral Offences, Forgery House of Representatives don agree make punishment hard well-well for people wey dey do electoral offences for Nigeria, as dem
PDP Chairmo Don Port Go APC Di Chairman of Peoples Democratic Party (PDP) for Maradun Local Government Area of Zamfara State, Alhaji Muttaka Dalhatu, don comot